Funny Nigerian Proverbs And Meaning

Just like in English, there are
proverbs in Pidgin English. Below
are some Nigerian Pidgin
proverbs that you have probably
heard but don’t know its
meaning.
1. No matter how hot your
tempa be, e no fit boil beans
Your hot temper or anger won’t
solve the problem, so calm down.
2. Jollof Rice wey dey for
bottom of pot today go dey for
top of cooler tomorrow
No condition is permanent.
3. Fly wey no dey hear word na
im dey follow dead body enter
grave
A stubborn child who ignores
advice will regret it in future.
4. Wetin you dey find for sokoto
dey for shokoto
The grass is not always greener
on the other side.
5. The difference between
kpekere and plantain chips na
packaging
The way you carry yourself
matters a lot.
6. Na from clap them take dey
enter dance
The little things today always lead
to bigger things later.
7. Better soup na money kill am
Luxury isn’t cheap. The good
things in life don’t come cheap.
8. Pikin wey say im mama no
go sleep, no go sleep too
If you ferment trouble, you will
also be a partaker of the trouble.
9. No matter how tall Okra
grow e no go tall pass em
owner
No servant is greater than his or
her master.
10. One day, breeze go blow
and fowl yansh go open
Nothing can remain hidden
forever, the truth always comes
out.
11. E don tey wey nyash dey for
back
There is nothing new under the
sun’
12. No matter how lizard dey
do press up, e no go get chest
like alligator
Your pride will take you
nowhere.
13. Monkey no dey born fowl
Like begets like. Same as ‘Like
father like son’
14. I get am before no be
property
Stop living in the past and live in
the present
15. Cunny man die, cunny man
bury am
It takes a thief to catch a thief
16. Everybody answer your
papa surname
Speak for yourself and only you
17. Na condition make crayfish
bend
When one is forced to do the
unthinkable in certain
circumstances.
Do you have any other Pidgin
English proverbs to add to this
list? Feel free to sha

No comments